Monday 2 April 2012

NEPA BRING D LIGHT!!!!

We don hear say our dear 9ja don reduce the amount of light dem dey give us. No be like dat dem dey do am dey one come increase fuel price and reduce light . ABEG TRY NA.

No comments:

Post a Comment